Competition No Dey
Chorus:
Competition no dey (8*)
Verse 1:
Competition no dey, boi ah no fit lie competition no dey
Say dem di rap? They all sound nay, ah dey ma own league we na dem no fit play
We and dem no fit play me na dem no fit play, ah be Christiano Messi no dey
Lyrical funeral errtime I lay, you know and emcee this hard no way
You heard and emcee this good no way, straight out ma blood nigga no gay
Boi dem want tok calee bush bay, time wey deyi nang wu di make hay
Ah bad pass you you no get say, topoh dey like ndiba when ah want spray
Ya bars dem no make sense 20th may, ma bars dem get impact pass sun rays
Mbindi rappeur c’est quoi ton way? Lésons de rap, je l’ai donne auday
Mon rap déchire comme un épée, la concurrence je leurs ai tuer
Je leurs ai tuer mbom je leurs ai tuer, c’est moi Biggie Smalls réincarner
Tu peux clap back je t’ai lancé, si tu veux die tu peux tenter, tu peux tenter
Chorus:
Competition no dey (8*)
Verse 2:
Leurs wey ne donne pas, eux-ils se nomment rappeur eux-ils ne rap pas
On ne peut pas figurer dans le même cas je suis en haut eux-ils aime le bas
Apres le buzz les fans en ai marres élever le niveau est toujours rares
Un seul hit et ca leurs vas mollah moi je wanda aussi sur les gars
Mollah moi je wanda aussi sur les jo, beat parfait ou est le flow
Tu call ca du rap shi dans le pot, quand je me déchaine on yah l’écho
Je vous faire voyager en canoë, mes lyric glisse comme le gombo
Parlons de l’art et non des doe arranger le mentale viser la haut
Viser la haut, ehh!! Me dem hear me, dem tok sey dem di rap dem no near me
When dem gada me boh dem must fear me, any dirty kind rating dem spare me
If na rap battle boi who fit dare me, swallow emcee e heart and then clear me
If di song vex you ah no care me, if Tupac gada me e go cheer me
E must cheer me, I’ont play, whack emcees turn mute when I lay
Talking bout bars when ah drop they gon pray, bars clanging in your ears like errday
I’ont spit bars what I do is I spray, ma music gat soul is why is on replay
Touches deep down gat you thinking it’s Ye, history’s made shit written on clay, competition no dey
Chorus:
Competition no dey (8*)
credits
from Original Mutumbu,
track released December 15, 2018
Written by Big Game
Produced by Mayo Beatz
Sound Engineered by Dijay Karl
Big Game is and Afro Hip Hop artist originally from Bamenda, Cameroon. He's been rapping professionally since 2015 and is
one of the most critically acclaimed lyricists of his generation from Cameroon. His music is a melting pot of sounds from across Africa blended into Hip Hop and sung in Pidgin English, English, French and Basso thus giving birth to his signature "Afro Hip Hop" genre of music....more
Produced on the MPC1000, “Nosthaigia” documents time spent in Thailand via regional music. Available here in an exclusive color vinyl. Bandcamp New & Notable Apr 24, 2024
UK rapper and composer Oscar reconnects with his youth on a sleek, diaristic LP influenced by ’90s hip-hop and '00s R&B. Bandcamp New & Notable Apr 21, 2024